Connect with us

LYRICS: Omah Lay – “Talking To God”

Lyrics

LYRICS: Omah Lay – “Talking To God”

Oh Lord(I pray)
If I no make money na wetin I gain
I dey hustle pass the boys for highway

Omah Lay

No let them stop my reign
No let bad man cut my game
No let sinner man come my way
No let big oga chop my pay

Me I dey run my race
Anywhere my owo dey I dey
Anywhere good music dey I dey
Anywhere the sound sound dey I dey

that’s why me I wowor o
cos everyday the boy dey work work oo
Na money wey be fine bobo o
Na money wey be fine bobo o

that’s why me I wowor o
cos everyday the boy dey work work oo
Cos na money wey be fine bobo o
Na money wey be fine bobo o eh
Na money wey be fine bobo o eh

Media Publicist | A&R | Blogger.

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

More in Lyrics

Advertisement

Trending

Advertisement
To Top