Connect with us

LYRICS: M-Kea – “Emoji”

Lyrics

LYRICS: M-Kea – “Emoji”

Here’s the lyrics to M-Kea’s newest hit single “Emoji”.

U fine scatter body dey mad person
First call for makeup Wen u no get getting
Makeover for bag no pencil for class
For d game u b queen diva to all na free-giver
Monday for lag ur name is Rita
Ikeja ur name is Amanda
See as u dey dance on d dance floor
For d busi u can’t stop

See as u fine like emoji
I love u die but u no gree
All d things i said u sey i b novies
At d end u no fit wed iwobi
(X2)

Walker commot sey d boy no get any set
I love u baby,
u sey u no get sense
Money dne come
she dne dey cry first
She go fight any body wey won climb fence
I love u she sey wait first
Ur matta no b small as if u dey warm benches

Media Publicist | A&R | Blogger.

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

More in Lyrics

Trending

To Top